Dremo Ft Zlatan – Chairman (Remix) Lyrics
Stream below the accurate lyrics of Dremo’s song tagged “Chairman” featuring Zlatan.Dont forget to share lyrics below.
LYRICS BELOW:
Ibile, ayii, Dremo Drizzy ya ya, jeomo,
Me I want this money, money, money, x12
Astalavii, give dem
Ah, chairman when I no get money, o fi mi pa now
Iya e, I no dey too dey hear if no be bar man coz when money no dey, na you collect my wife
Oluchi baby, why you chook me knife
Love weh we start for primary school you con follow yahoo boy whe beat you, ayiiii
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Me I want this money, money, money, money, money, money
Baba give my helper Google map
Make e find me for my location
Living large Lavida loca
Poverty no be my portion
Bata mi adu koko ka
Mofe ma lowo lapo ni gbogbo gba
So Baba give my helper Google maps
Make I pin am my location, my location
My lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo
Oh Lord, when I go make this money wey dey my mind
Oh Lord, when I go put my enemies to shame?
Oh Lord, when I go use this money clean my yansh
Oh Lord, cause I dey work, I dey pray gan gan
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Ya man, I just want to be Chairman
Me I want this money, money, money, x12
I want, I want to lowo, I want to make this money o
I want, I want to lola o wan dey wealthy gan ni o
I want, I want to la lafia, la lafia, me I want this money, money, money, x12
(Verse 3 – Zlatan & Dremo)
I want to take pj with my baby, i want to take her on vacation
I want to buy everything in Gucci with that my bank is shaking
If I get 200billion dollars for account, I go buy the whole of naija oh
Mo fe fo Cardi B, offset is upset with me cos I fly am come to naija oh
Oh Lord, I want knack this girl weh dey my mind, I don chop so tey, I dey pray make money no finish for my hand
Ayii, I don chop, I don buy Gucci ah ah, kilo sele (?)
Leave a comment
You must login or register to add a new comment.